yosa oku - mumu african giant lyrics
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
i never see giant wey no dey see
and i nеver see giant with broken legs
giant wеt get plenty tyrant
i never see giant wet no get hand
this one no be giant na die ant
this one no be giant na die ant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
african giant my yansh
romanticism e wan k!ll dem finish
romanticism e wan k!ll dem o
e wan to finish dem
water no get smell
if e dey smell yeah then no be water at all o
water no get, water no get smell
if e dey smell no be water at all
Random Lyrics
- jughead - перепутье (crossroads) lyrics
- drake milligan - hearts together lyrics
- jungl - represent lyrics
- sonixx - expensive / cheap lyrics
- batsi (can) - hollywood lyrics
- ismael (esp) - nada nos va a separar lyrics
- blimeydog - wtf is your deal lyrics
- tərlan mustafayev - gəlmişəm görüşünə lyrics
- thanh thuý - đàn trong đêm vắng lyrics
- mike stand - a freedom's worth fighting for lyrics