azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yosa oku - runs girl lyrics

Loading...

young girl, she say she be virgin
if you see her brazilian hair, see her make up for her face
you go know say she be truly virgin
her mama say na correct wife, say make i come marry
i look amm well, i see the things, i say i no carry
run girl, she dey chase all the men in the town
now she done tire, she say dem be small small boys
say she done tire
she say she dey go eko, say she want to go meet all the big fish
i swear she done wear her mini skirt, on thе road and she done dey go

eya, shе done dey go
she done package her waist
she done package her br++sts
she wan sell market now
she wan sell her markets now
she done carry dey go
say she dey go eko

now years done pass, she done go meet her mama back in village
and now she carry cash, she say everything is so nice and so good
and now she done build house, but her heart is lost
and her soul is lost, she can’t find anybody to trust
even her boy wey she find, chop her money run
even her friends wey she find, chop her money run
and now she’s lost and it’s miserable, n0body know what she feels inside
she’s doing her thing, hopefully one day she’s gone find a way out
eya, she done dey go
she done package her waist
she done package her br++sts now
she done package her waist now
she wan sell market now
she say all she get now
na to sell her waist
she done carry aids
and n0body knows
all they know na cash
the world is full of sh+t now
everybody around her
they only care about cash, dem dey ask of money
they only care about cash, dem dey ask of money
they only care about cash, dem dey ask of money
that’s all they care about



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...