young jonn - close friends list lyrics
[verse 1]
compromise never come so easy like this
me i no dey whine my self
me i no dey whine my self
one man food is another man poison
so i apologize for the things that i do my self
but me i no dey whine my self
[pre+chorus]
captivate o, captivating
what you mean to me you don’t even know
round about o, round about
turn me over o round about
nigerian jollof o just like your love o
but too many thing way dem no tell us o
i be the kind of guy wey no dey jealous o
no be my fault say i famous o
[chorus]
oh my, oh my, oh my, oh my, oh my (oh my)
my, oh my, oh my, oh my
ọmọge put mе on your close friends list
show me wеtin people no dey see
my, oh my, oh my
oh my, oh my, oh my
[verse 2]
show me wetin people no dey see
your back side look like letter c
fine face, body bad, my type
everybody know my type sh+t
my type sh+t
ọmọ no go leave me on a solo solo
ki lo ṣẹlẹ gan+an gan+an ba mi sọrọ sọrọ
me i no wan dey whine myself o
[pre+chorus]
captivate o, captivating
what you mean to me you don’t even know
round about o, round about
turn me over o round about
nigerian jollof o just like your love o
but too many thing way dem no tell us o
i be the kind of guy wey no dey jealous o
no be my fault say i famous o
[chorus]
oh my, oh my, oh my, oh my, oh my (oh my)
my, oh my, oh my, oh my
ọmọge put me on your close friends list
show me wetin people no dey see
my, oh my, oh my
oh my, oh my, oh my
Random Lyrics
- zan0us - heatstick! lyrics
- the corrs - summer sunshine (acoustic version) lyrics
- paxslim - let us meet again lyrics
- mat lee - push daisies lyrics
- ftos twan - keep rollin woo lyrics
- parrotfish - this economy lyrics
- we three - drunk driving lyrics
- kaco - primavera lyrics
- d4vd - ropes lyrics
- kenopro79 - cherry cake lyrics