ysmahnraster - waka pass lyrics
Loading...
hey
haaa
see
you need to pay attention
e no go bad if i taste wealth
money on my mind like headset
poverty bad for christ sake
that’s why me surely gonna fight
i wanna times wetin i get
me don’t compete with my [?]
spend on my lady ekaite
everyday na my number she dial it
puff and pass no de last
i don’t mingle cus man no wan past
eyoh
s.a.p.a. bass
yoh e de loud when push no [?]
i no get time to de play
when things pass me come ahh i go pray
i want answers so i say to god
[?]
i no de like anything wey go
i waka pass am ehh
abeg no come my way
i no dе gbadu anything stress
i waka pass am ehh
[to be completed]
Random Lyrics
- żyto/noon - muzyka kreolska lyrics
- hexagora - kiwiduraghexxest pentimento pussy poppah #icyspicyjew @sn6wy lyrics
- pedro de tróia - carrossel lyrics
- cadenti - one of these days lyrics
- rezz & digital ethos - cut me out lyrics
- teslya - расскажи о себе (tell about yourself) lyrics
- gigi saldaña - fugaz lyrics
- dina ögon - år lyrics
- black flag - shut up lyrics
- vinak & ashkan kagan - tooye khiyaboon lyrics