azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yung_rotex - bmb lyrics

Loading...

bmb+ yung_rotex ft philicee(lyrics)
intro+ ohh ohh ohh
ohh ohh ohh
yeah yeah hmm
yh yhh
ohh ohh ohh
hmm yhh yhh hmm
ohh ohh
hmm yhh yhh hmm
ohh ohh
hmm yhh yhh hmm
ohh ohh
yeah yeah yeah hmm
[verse 1]+ i just dey look at the people wey dey for the television
(television)
and i dey hope
i dey pray
baba god make e be my next turn
(be my next turn)
i don dey do this music for so long
(so long)
and i don’t have the courage to move on
[verse 2]+ baba god i dey work and pray
baba god abeg look my case
baba god abeg solve my case
baba god no let mе troway
baba god i dey work and pray
baba god abeg look my case
baba god abеg solve my case
baba god no let me troway
chorus+ i say this year
say the boys must blow
i say this year say our music must grow
i say this year we go let dem know
i say this year
we no take am slow
i say this year
say the boys must blow
i say this year say our music must grow
i say this year we go let dem know
i say this year
we no take am slow
[verse 3](philicee)+ this year make baba god
make him show me love
we don dey wait since tay+tay
baba god e show me the love
open the way for me
baba god e show me love
this year i swear i must blow
boys must blow
na why i dey hustle since 1960
baba god just show me love oh
just show me the grace
just thunder my body with blessing
and only you fit do this one
and only you fit run my life for me
n0body else
no man fit do am
baba god oh
i dey pray
show me love
show me love
[verse 4]+ baba god i dey work and pray
baba god abeg look my case
baba god abeg solve my case
baba god no let me troway
baba god i dey work and pray
baba god abeg look my case
baba god abeg solve my case
baba god no let me troway
[chorus]+ i say this year
say the boys must blow
i say this year say our music must grow
i say this year we go let dem know
i say this year
we no take am slow
i say this year
say the boys must blow
i say this year say our music must grow
i say this year we go let dem know
i say this year
we no take am slow
outro+ to it’s yung_rotex on this one
and i got philicee
tomline records
+end



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...