yungprince omoseefreshboy - jaye lo lyrics
yeah yeah oh oh oh eh
omoseefreshboy yeh they call me yungprince oh oh oh
at times e dey good
and at times e dey bad o
sometimes you go choose
and sometimes no get choice oh oh oh ewo!
omo na to take am anyhow e come
omo no dey frown everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo jaye lo eh iye!
oh! ewo (winnie on the beat) eh…chiiii!
awalawa oh tabarirawa
kole wipè for king to be servant
so you be king if you say so
and you be queen if you say so
flex the life wey you get o
before you go kpai with regrets o ye iye!
omo na to take am anyhow e come
omo why you cry everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
all work and no play go make a man turn dully o
you sef suppose know say life no getti part two o
(e no get oh…oh oh oh)
thank god it’s friday, i’ll rock it like my birthday
gotta’ flip my hands in the air like i don’t care
thank god it’s friday, so rock it like your birthday
flip your hair in the air, baby you sef make you feel the vibe….chiiii!
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
(end)
Random Lyrics
- oshmann - intro (no be play) lyrics
- the takeovers - my will lyrics
- celine josephina - the end of the world lyrics
- jimmy brown (kor) - 잘 자 (lullaby) lyrics
- sewerperson - night shift lyrics
- heurt - pressure lyrics
- alex frew - in the air tonight lyrics
- everwave - nine rivers lyrics
- little pieces of marmelade - sabotage lyrics
- donny osmond - it's the most wonderful time of the year lyrics