yusuph - bodyguard lyrics
shey make i yarn you case oooh
shey make i yarn you case oh oh ooh oh
shey make i yarn you case
na only you fit make me do like dundee o
one thing i can’t explain
how gumming body doing me totori o
ah ah… i got fire fire (can cool)
gyal ya hotter (but i can handle you)
bring your body closer make i sample you.. ice
eyes make i sample you
i go be your bodyguard o guard
guard o guard, guard o guard
guard
baby ma foya ya o
ya o ya, ya o ya, ya
i go be your bodyguard oo
baby ma foya oo
i go be your bodyguard oo
baby ma foya oh oh oh oh
ah
ah ah
oh ooh
ah
i go be your bodyguard o guard
guard o guard, guard o guard
guard
baby ma foya o, ya
ya o ya, ya o ya
ya
yeah
you know you not alone
happiness in our zone
cruise from coast to coast (oh yeah yeah)
got my eyes you
know you’re not alone
cos i can show you how to love you
truly, baby show me something much real
if dem sey dem wan try, say “dem go chop something oo”
and you can have your funtime see me i dey for the zone line
we got the a case if they wanna cross paths
you know how we do this?
oh yea yea
i got a ak, if they wanna cross path
you know sey i do this for you
i go be your bodyguard o guard
guard o guard, guard o guard
guard
baby ma foya ya o
ya o ya, ya o ya, ya
i go be your bodyguard oo
baby ma foya oo
i go be your bodyguard oo
baby ma foya oh oh oh oh
till outro
Random Lyrics
- yhormife - you are my only one lyrics
- necromantia - inferno lyrics
- oluwa kuwait - spiritual lyrics
- menczennik - quo vadis? lyrics
- laquan ft. fredro starr - feels different lyrics
- marvin sparktreez - ncosi lyrics
- 大原櫻子 (sakurako ohara) - glorious morning lyrics
- wolfacejoeyy - not ur friend lyrics
- amokrun - date rape drugs lyrics
- crimes against the crown - chemical strangers lyrics