azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

zakarii slvr - plenty! lyrics

Loading...

the sun don’t shine
and the rain don’t fall again
told these niggas
that they haven’t heard of pain
they think i dey laugh
they think it’s a joke
as per botty
dem think say i no get the jerk
dem think say i no sabi
make them dey yarn
hola esther hear say you dey come the yard so you go carry my holster
you go like the denge pose
gather all the men make dem muster
when them don choke
we go spray thеm up like new designеr
told mama i’m a super star
you na twinkle little star
i still dey wonder where you are
you no dey shine for the team so them kick you out like chalobah
you no good and you still dey loud
dey count levels like under grad

omo see e plenty
omo see e choke
no dey yarn e plenty
make them see the smoke
give am belle make them feel the flow
i do am again no think say na hoax
them dey shout him no be joke
for the ends them dey call me the goat
lackadaisical attitude
baby slowly whine
show me that you’re filled with gratitude
if i call your line
promise me you’ll come with your aptitude
i don’t need no shy one
make them mistake you for a prostitute

for a very long time i don dey grind
i dey stand for line
my guys wey know me know if i don decide i dey do wetin dey my mind
who are you? who dey talk?
live wire see i dey shock
came in here and they asked for more
so i gave them more
i gave them more

omo see e plenty
omo see e choke
no dey yarn e plenty
make them see the smoke
give am belle make them feel the flow
i do am again no think say na hoax
them dey shout him no be joke
for the ends them dey call me the goat
omo see e plenty
omo see e choke
no dey yarn e plenty
make them see the smoke
give am belle make them feel the flow
i do am again no think say na hoax
them dey shout him no be joke
for the ends them dey call me the goat



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...