
zaylevelten - butti vybes lyrics
[intro]
hm, hm
yamski, abeg, just eye am for me small
[verse 1]
money too choke for here, i don’t need n0body
put respect on the kid, no cudi, uh
me i don roll my kpo this morning, so, i dey on [kpori?] (nice)
i never too dey h, i gats to kpo before i chop this rice
so many kele dey, and most of them just dey on b+tti vibes (hey)
huh, yeah, b+tti vibes (hey)
huh, yeah, b+tti vibes (hey)
huh, yeah, bu+b+tti vibes (hey)
yeah, i love my b+tti vibes (b+tti)
shima dey on b+tti vibes, yeah
i dеy make am feel special ’til i nut inside (yеah)
[verse 2]
i been wan use this beat do love song but timbo change my mind (change my mind)
i just wan use am talk wetin dey my mind
the time wey that money drop, i just dey [?], i don pay my price
time wey that money drop, i just comot here for una side
up the price, b+tch, i up the price, yeah, up the price
[?] been nice, these b+tches ’round here ’cause they want a slice
i just be rocking designs, ra+ra+rapping in balenci’ slides
mo fe sọ, me i dey on funds, how could i read you’re a sly? f+ck your sly
married to the game, i got a ring [?]
b+tch you fine, but you f+cking broke, so, you no my type, yeah
i dey sip on dsb like some f+cking wine
b+tch don’t got no mind of her own, i make her snort this line
ah, come, come (come)
i am [?], catch me with igbo+gbo, eh
i don go, they no tell me say na colos (yeah)
i do go, where you shima? na bonus, yeah
na wa gbórí w’ó l’ẹ́, i don’t know, yeah
mo ti gbọ́, ó l’ọ́lẹ̀, i don’t know
e say make i teach am, but i don’t know how
n+gga wanna be my yami but he don’t know how
you know what i mean? (ten+ten) no be lie (ten ski, save me)
[refrain]
all my b+tches dey on b+tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b+tti vibes, huh
all my b+tches dey on b+tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b+tti vibes (b+tti vibes), yeah
all my b+tches dey on b+tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b+tti vibes (b+tti vibes), yeah
all my b+tches dey on b+tti vibes (b+tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b+tti vibes), dey on b+tti vibes (b+tti vibes), eh (b+tti vibes)
all my b+tches dey on b+tti vibes (b+tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b+tti vibes), dey on b+tti vibes (b+tti vibes), eh
[outro]
ju+ju+just dey on b+tti, just dey on soft
just dey on soft, no dey do too much
just chill, chill
Random Lyrics
- kukon - wyjątkowo moja lyrics
- krby - ur not a queen lyrics
- emm - no gods - live lyrics
- briscoe - is this where lyrics
- max pezzali - nessun rimpianto - live lyrics
- the wilderness club - philistine lyrics
- аля super (alya super) - это алюшка (this is alyushka) lyrics
- yudistira - home lyrics
- kope - incest lyrics
- crayon - cristaux liquides lyrics