zlatan - genesis lyrics
[verse 1]
make i tell you how it start from genesis
e no be for inference, no talk to enemies
no be think o wey this people use my eye see
the matter spicy, this f+cking vices
now they can’t let go
now them wan use am wan shed o
no moguo in momo, so leave me make i see my falcetto
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, makе them make them chop mе
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
[refrain]
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
iye oh, iye oh
che chuwe ego
ge buru o oga ya
[verse 2]
ah yege, yege, yaga, yega
money dey give morale (high morale)
ah yege, yege, yaga, yega
ah kunuba ose obi ike
for this life o, i swear to god o nwe’onye mere ibe ya
we buru ge, o buru na
if you wetin i see, your eye go tear
but now nụ enkema amaka
ekqwe my mariamaka? the cheque is getting bigger
my money be fine bo+bo, iye+iye+iye
to avoid depression, get chube ego
[chorus]
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
i be leaving on the low, but i don’t no go know
when the people want to take the boy photo
all my neck is frozen, make them make them chop me
ọ bụrụ no ego, no disturb him though
Random Lyrics
- biohazard - s.i.t.f.o.a. lyrics
- sabir dk - good gal lyrics
- louna0nline - tahdon lyrics
- drippin so pretty - heavenly lyrics
- corey james, morganj & tyoz - jungle lyrics
- nadal015 - the godfather lyrics
- og flossy & anboll - want more lyrics
- holly clausius - too many times lyrics
- lajfr & anna mercedes - bravo lyrics
- seafret - wasted on you lyrics