zue - spirit lyrics
god is spirit
floating on spiritual
story tales no visual
i stay lucid, channel my stream
time my limit
memories turn pictures
another lonely christmas
i think i’m the villan
miles…
waka all day and night
looking for me promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now…
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
se you don see big preacher with a good heart
abi na girl with no intentions
make society no cripple me with all this pressure
now i don sabi why agama no dey makе noise
cos the grass stay greener on thе other side you know
but na the other side wan use you do scapegoat
is why i water where my feet fit touch
my h.o.p.e no dey fade cos my faith is in god
so lady wa jubadi
light me up hmm sati
na you i run find come
so mami wa fun pami
do you know how to love
cos they never taught me such
na when papa run go work
na yin mama pack comot…
it’s why these
miles…
waka all day and night
looking for ma promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now… miliki
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
Random Lyrics
- acethakidd - pray to god lyrics
- цветыреализма (flowersofrealism) - spectator mode lyrics
- kevin puts - he bids his beloved be at peace lyrics
- the churchyard ghost - low on vacancy lyrics
- grim ox - mood lyrics
- sadsvit - не моє місто (not my city) lyrics
- lil mabu - young cracka lyrics
- gabe connelly - kiss lyrics
- džej džej okoča - gasovod lyrics
- nobodyisyuri - all day lyrics