azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2baba – keep on rockin hdv lyrics

Loading...

[intro]
yo
yo
yo
yo
yo
hahahaha
(remember this one, okay now, hehe)

[chorus: 2baba]
catch the vibe and get the feeling
tell your man that you are willing (yes o)
what i have is what i’m giving (ay, ay, ay)
i really don’t try+y+y+y to keep the love on li+i+i+ine

[verse 1: 2baba]
chai!
as i dey waka dey go
wetin dey happen na e funky show
after the show, na the party o
the party go happen for my end o
even if you no be my friend o
come and party with my friends yeah
shika la koku lepassa yo
so they point and k!ll, you go carry dey go
but to say, wey dey play, wey dey play dey go
so police protection essential o
police protection go plenty eh
wey even if you ready, you go pon dey go
you go start to dey show yourself o
come to the center and start to kolo
start to be feeling like a monkey eh
hey, chai, chai, like a donkey eh
jump and touch the ceiling eh
help to sing the singing eh
i go spray una my money eh
i go spread till the end of the party eh
’cause this kind party, you know the gbedu dey go
you no go know say some joint dey show
this kind party no dey end o
this kind party dey gots to pursue you eh
hey!
[chorus: 2baba]
catch the vibe and get the feeling
tell your man that you are willing
what i have is what i’m giving
i really don’t try+y+y+y to keep the love on li+i+i+ine

[verse 2: dammy krane]
gbagaun, gbagaun, bring me down
na you dey make me dey sing sing well
liga ligali o, dammy krane
oun toh ba wu won ni kan so
dey play, dey faaji, the shayo dey go
this kind party no need sponsor o
whine pon it, sit down pon it
shey you don jazz me like methacholines
ah, ko le re body o
this kind dance dey dull for body o
emi, o kin paracetamol
if you don tire you spray acetamol
a du mole, koro mo gaa
all i want for my birthday is a big booty dan
i don get myself a partner
and i do what i wanna

[chorus: 2baba]
catch the vibe and get the feeling
tell your man that you are willing
what i have is what i’m giving
i really don’t try+y+y+y to keep the love on li+i+i+ine

[verse 3: rocksteady]
see me now
wey the people gonna run with a hypertek drone
until longer day
make i see you party hard, party hard
till the early morn’ mo, early morn’ mo
eyin osho mo, oya esho mo lo
jo fun mi, jo fun mi
jo fun mi well o, well o
roll your waistline, roll your waistline roll that booty there o, there o
see groove, see groove, see as e dey jello, jello
when i see people dey happy, na so my body go dey well o, well o
na so my body go dey well

[chorus: 2baba]
catch the vibe and get the feeling (oh yeah)
tell your man that you are willing (tell your man that you are willing)
what i have is what i’m giving (what i have is what i’m giving)
i really don’t try+y+y+y to keep the love on li+i+i+ine (i say i really really really don’t try, i say i really really really don’t try, i say i really really really don’t try)
catch the vibe and get the feeling (catch the vibe and get the feeling)
tell your man that you are willing (tell your man that you are willing)
what i have is what i’m giving (what i have is what i’m giving)
i really don’t try+y+y+y to keep the love on li+i+i+ine (i really don’t try, i really don’t try)

[outro]
na so!
just catch the vibe, get the feeling
thank you very much, enjoy yourself, you’re welcome, you’re welcome



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...