azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2baba – keep on rockin’ (mkd remix) lyrics

Loading...

yes wassup these is mark dramin
the people call me the amazing mkd
yeah we getting ready to put it down on the lagos to la connection
2face, kennis music, the amazing mkd
we putting it down one time
catch the vibe and get the feeling
tell your man that you are willing
what i have is what i am giving
am really gonna try to keep the love on line
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell me your man that you are willing
keep on rocking darling
what i have is what i am giving
keep on rocking baby
am really gona try to keep the love on line
as i dey walka dey go
wetin dey i dey plan na a funky show
after the show, na the party o
the party go happen for my end o
even if you no be my friend
come and party with my friends o
shika la koku lepassa yo
so tey point and k!ll, you go carry dey go
but shayo go dey flow dey go dey go
so police protection essential o
police protection go plenty o
wey even if you ready, you go smoke igbo
you go start to dey show yourself o
come to the center and start to kolo
start to be feeling like a monkey o
hey, chai chai like a donkey o
jump and touch the ceiling o
help me to sing the singing o
i go spray una my money o
i go spray am till the end of the party o
but this kind party u go gbedu dey go
you no go know say sun dey show
this kind party no dey end o
this kind party they must pursue you o
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell your man that you are willing
tell your man that you are willing
what i have is what am giving
is what am giving to you
am really gonna try to keep the love on line
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell your man that you are willing
keep on rocking darling
what i have is what i am giving
keep on rocking baby
am really gona try to keep the love on line
okay, as we plan before
na in we commot from gipsy o
hey, jai, check your time e o
the party dey start by 10 on the dot e o
you no fit afford to be late e ei
na we suppose to arrange the place e o
hey kena, na true talk na you dey talk e o
i check my time for the thing, e get e faulty o
make you see as the thing dey delay o
you go think say na 8 edey knack e o
oya, enter modo make we start dey go
before 2face start dey bore me o
oga friend, take the phone, make you call am o
make i call am, tell am, say we dey come e o
make he no be like say we don lost e o
tubaba, nolele, he go sing the show
but the holdup be plenty for road e o
which kind yawa be this e o
thank god, we don reach the party o
just in time, which you tell us, them start the show
all the boys be the dem, dey flex o
i leke leke dey play for the backgroundi yo
oya, pass me the bottle and suck the yaro
make i start dey quaff e o
quaff and quaff till the end e o
kolo, quaff, me sef, i go quaff e o
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell your man that you are willing
tell your man that you are willing
what i have is what i am giving
this is what am giving to you
am really gonna try to keep the love on line
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell me your man that you are willing
keep on rocking darling
what i have is what i am giving
keep on rocking baby
am really gona try to keep the love on line
see, it is allowed to get naughty in this plantation, tonight
see, it is allowed to get naughty in this plantation, tonight
but you got, you got to do your god some glory
try to come without a gun
do your god some glory, try to come without a gun
get yourself a partner, do just what you wanna
do your god some glory, try to come without a gun
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell me your man that you are willing
tell your man that you are willing
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell your man that you are willing
tell your man that you are willing
what i have is what i am giving
this is what am giving to you
am really gonna try to keep the love on line
catch the vibe and get the feeling
keep on rocking baby
tell me your man that you are willing
tell your man that you are willing
what i have is what i am giving
keep on rocking baby
am really gona try to keep the love on line
keep on rocking baby
keep on rocking baby
keep on rocking baby
keep on rockin baby



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...