azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2baba – rise up lyrics

Loading...

[intro: 2baba & falz]
eh eh ladies and gentlemen
introducing
extra special 2baba
and honourable falz the bahd guy
(bahd guyz is in the building yea)
oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
honorable, eih eih mmm

[pre+chorus: 2baba]
as gbege dey happen around the world
and the news wey full for air
dey make liver dey fail you
dey make spirit dey dampen
so, ma guys na your eyes you go sharpen
you need to take care of yourself
cos the curve go flatten
better go dey start to dey happen

[chorus: 2baba]
know say gbege go come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh
gbege must come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh
[verse 1: falz]
yawa dey today but hey morrow go better
gbege wey dey now e no go k!ll us never
i collect 1 trophy make i take forget am
2 bottles with 2baba we dey for gether
make i keep am short o mi o fe soro ju
everybody know say all my people dem dey colorful
when the gbege jam us for body we lost 1 or 2
and the matter hook us for neck we no no what to do
stop there, turn round you go see action
where man fall down, he go still rise up
weytin no k!ll man na weytin make him sharp nah
and you no fit die for your film na you be actor
you go wide the chest like you be man o’ war
you go wipe the dirt like you be janitor
you recharge the energy and start afresh
weather you dey budapest, lagos city, marrakesh

[pre+chorus: 2baba]
as gbege dey happen around the world
and the news wey full for air
dey make liver dey fail you
dey make spirit dey dampen
so, ma guys na your eyes you go sharpen
you need to take care of yourself
cos the curve go flatten
better go dey start to dey happen
[chorus: 2baba]
know say gbege go come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh
gbege must come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh

[verse 2: falz]
the pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
better go still come wey flexing go dey unanimous
all of my people turn, dey turn up till maximum
bad water wey dey flow come no fit carry us
as i dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
all the kwanta wey you think say kole pari mo
sofun tolani, chidera pelu amina
pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
to the heroes we lost, we no go forget
heaven prepare the medal wey dem go collect
our black panther don unite with black mamba
when the time come, we go still jam for wakanda
when you get up help us, halla captain chika
and god bless the souls of uwa and tina
the time tough but no matter how e rough
bad water wey dey flow come e no fit carry us
[pre+chorus: 2baba]
as gbege dey happen around the world
and the news wey full for air
dey make liver dey fail you
dey make spirit dey dampen
so, ma guys na your eyes you go sharpen
you need to take care of yourself
cos the curve go flatten
better go dey start to dey happen

[chorus: 2baba]
know say gbege go come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh
gbege must come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we go rise up again

[bridge: 2baba]
this thing just wan test every man
the same thing dey happen inside inna every land
e no be competition
this one no concern politician
e just wan test every man
same thing dey happen for every land o
this no be competition
this one no concern politic, politic

[pre+chorus: 2baba]
as gbege dey happen around the world
and the news wey full for air
dey make liver dey fail you
dey make spirit dey dampen
so, ma guys na your eyes you go sharpen
you need to take care of yourself
cos the curve go flatten
better go dey start to dey happen

[chorus: 2baba]
know say gbege go come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we must to rise up again, eh
gbege must come and go
ebelebe, we suppose to jump am o
ebelebe, you suppose to know say
we go rise up again

[outro: falz & 2baba]
a guy!
chu falz
gentlemen
honorable
extra special
oowww



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...