azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

2shots – thank you lyrics

Loading...

mhhmm, oh
oh yeah
mhhmm, oh yeah
let me love you girl
i remember one night
for club on a friday
this chick wey her name na shade
too smooth like bike on top high way
sweet taboo and she dey drum to my way
my guy sliff come introduce us
even in gbeduin don’t confuse us
she come big oh smile for me
this girl too set men seriously
eh she get guy but no attention
na why she dye here for satisfaction
plus i need to mention
she dey sat for her reflection
shеy make i tell am my line
shеy na my type she dey try to find
anyway baby here’s my line
you can feel free to call me anytime
let me love you
baby let me love you in a better way
let me kiss you in a better way
please let me hold you in a better way
living a life in a better way
till christmas
and still no phone call
wetin dey happen
e be like say i don fall
in love with this girl so badly
so tell me men why i no go worry
i dey wonder abi she gba me
but it fit be say she dey form for me
nawao me i just run down
na why i rap to this hot press sea sound
ope oh she don dey call now
one big smile commot the whole frown
h+llo ive been expecting your call bae
i don’t mind if you just stay my own lane
baby you’ve been lonely for too long
make i show you affection wey strong
and e no fit ever go wrong
make i sing this song for you well done
baby let me love you in a better way
let me kiss you in a better way
please let me hold you in a better way
living a life in a better way
late at night
she sleeps so softly
her lips, her hips so lovely
the way she dey smile e dey worry
when she waka she no dey in a hurry
all the time if you love me
and ill place no one else above thee
when i dey on stage or on top
you dey my mind plus i want more
and ill be giving you a lot more
loving you ill do +++
anything for you girl ill gladly be
everyday let me love you in a better way
baby let me love you in a better way
let me kiss you in a better way
please let me hold you in a better way
living a life in a better way
oh yeah
oh baby baby
baby let me love you in a better way
let me kiss you in a better way
please let me hold you in a better way
living a life in a better way
oh baby baby yeah
baby let me love you in a better way
let me kiss you in a better way
please let me hold you in a better way
living a life in a better way
oh yeah
oh yeah
oh yeah
baby
mhhmm, oh
oh yeah
mhhmm, oh yeah
mhhmm, oh
oh yeah



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...