azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ace ibk – geh moni (feat. jay popah) lyrics

Loading...

oya, light your ganja
one time let’s go
oya, let’s go, oya

many things wey my eyesdey see
plenty evil, plenty people wey no like person
aye
tell me say she no like money
ah say na lie
make you show me mad man wey no like pepsi
ah ah
so she go meet another breda
wey geh moni dem dey call am burger
and e come to oppress
so your baby must undress oh oh
now you are pained
cus wetin you gain oh
your baby dey change
she no be your baby again oh
this life na game oh

ma broda geh moni
geh moni
this life e no funny
if you live am in poverty
ma broda geh moni
geh moni
this life e no funny
if you leave am in poverty
aye

swr ahve seen a lot of things you will never understand
that’s why i stay focused and i’m always on grind
i’m tryna be the man
the hottest on demand
and sh+t ain’t easy i have been going really hard
doing it for the fans and the friends that i love
but sh+t went left when my girl broke my heart
i was soo stressed
i was soo messed
and then i found out that a n+gga was blessed
lil kings understand, swr i’m speaking from my heart
don’t be wasting on your time if you ain’t tryna get your bag
don’t be chasing on a b+tch boy, hop out of your feelings
then hop up in your bag, i ain’t capping this is facts
cause the minute you broke, your girl is gone next
and now you are alone, also a broke ass
stuck with your heart, that sh+t is broken,
your girl dey jaiye another pocket

ma broda geh moni
geh moni
this life e no funny
if you live am in poverty
ma broda geh moni
geh moni
this life e no funny
if you leave am in poverty
aye



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...