adekunle gold – don’t be a baby lyrics
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
no cannabis but mo jogor
pon di replay, play my tune make we turn up
(gaddem)
no go dey doubt like thomas
i be the lead when i move you follow
sho mo pe mo ni fe re o
i no dey see tele o (ooh)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body never, never, never worry me
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder, badder, badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me, eh
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
o jabo kofo
ehn ehn o
se jeje no rush
ehn ehn o
tempted to touch
ehn ehn o
shey i dey enter ya eye i go give you some
yawa go burst
ehn ehn o
kelemute kelemute
ehn ehn o
yekeleba ye
make you go check my record i no dey do wayo
olopa limme limme wetin i do
cos i pull up in a benz
won ni o she yahoo
omo jeje
i no dey do ashawo
and i no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
and n0body badder badder (janmo)
i no dey do anything wey go try to bother mi
so make n0body ever ever worry me
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine fi yah daddy, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
dirty diane don’t be a baby
whine for your money, don’t be a baby
out in miami don’t be a baby
Random Lyrics
- virtual riot – your favorite sidekick (virtual riot remix) lyrics
- armenchik – kiss me lyrics
- showy – 宝物(takaramono) lyrics
- pablito calavera – pablito y el pelon lyrics
- diawolf – die for you lyrics
- lunar c – never lose lyrics
- wellorr – don’t play lyrics
- moreece x terrance – in your dreams lyrics
- release hallucination – lovers in abyss lyrics
- dopey ziegler – 100,000 spacebucks lyrics