azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

adekunle gold – win lyrics

Loading...

win lyrics
[verse 1]
in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you
some ah dem dey want to gum body
where dem dey dey when i be n0body
if i talk true dem ah come for me
but if dem talk true dem want my company

[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hol me down (for loving me)
morе life to the fans you changed my lifе (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win+win
in this life of sin+sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win+win
wahala ko kan mi+mi
every other day i gotta win+win
win so hard i make a scene
[post+chorus]
win+win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner

[verse 2]
wetin no k!lli+k!lli me
better never come back
suffer suffer omo see my throw back
winning so sweet i’m not tryna lose
don’t wanna go down omo i refuse
ahead, ahead i dey run my race
i give dem gap but them still dey chase
winner man make you give me sp+ce

[chorus]
big love to mama she raised a man (a young king)
and blessings to friends that hold me down+down+down (loving me)
more life to the fans you changed my life (ese)
and bigs up to me i never give up
i just wanna win+win
in this life of sin+sin
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
omo ope just wanna win+win
wahala ko kan mi+mi
every other day i gotta win
win so hard i make a scene
[post+chorus]
win+win
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, (win+win) me na winner
me na winner, me, me na winner
me na winner, me, me na winner

in my lifetime
in my lifetime
people i fit die for dem be like two
everybody no go like am
dem no go like am
i wanna be me don’t wanna be like you



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...