agbaje – everyday lyrics
Loading...
yah yah yah
each and everyday i dey pray may god open my way
each every night i dey pray make i …. gbowo yeh
each everyday mama pray say make i go global
adura obi lori omo owun lafin gbera yeh
mama mama mama ma
mama mama mama ma
mama mama ma
mama mama mama ma
shower blessings upon me o
nah you get the kokoro
as i dey pray for you in everyday
baba dakun open my way
ki agbalumo mi (cherry) to de so (fruit)
won ma fe ju si ground ni
not valuable to sell, o fe darugbo si town ni
no strings attached but shey dan dan ni keh sound
me i be like oba to de lati ipebi fun mi crown mi
i no like too much talk action ni mo fe mashe awawi
i no be salary earner so don’t talk no allowee
shining bright like say i be chandelier
Random Lyrics
- autmn rains – louisville lyrics
- gondim – b1tch lyrics
- ella fitzgerald – it don’t mean a thing lyrics
- jarkko martikainen ja luotetut miehet – aina jotain jää lyrics
- i cliffters – preghiera lyrics
- josmar – utopia lyrics
- internal suffering – vanished from cosmos lyrics
- papi goyo – contra corriente (feat. tonito) lyrics
- ill peach – good morning blues lyrics
- laufer – znam, znam, znam lyrics