azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

agho – smooth mf lyrics

Loading...

(agho verse)
see my radar e be on you ye eh
tell me anything wey i no fit do ye eh
for your matter i dey battle yeah
giving all them n++++ royal rumble ye eh
i want you tonight (tonight)
girl you know it’s on sight (know it’s on sight o)
see na you i dey find (eh eh)
your number one for my mind yea
i want you no be fight (no be fight, no be fight o)
girl you know i don try (girl you know i don try o)
so no dey form power mike
cos you know i don’t bite ye eh eh

pre chorus
as i enter she surrender ye eh eh
tell them bagaz, na back to sender yea ye
as i enter she surrender ye eh eh
so tell them haters na back to sender yea ye

chorus
smoother mf
yea eh
yea eh
yea eh
yea eh
smoother mf
ye eh
ye eh
ye eh
ye eh

(ayo jay verse)
smooth
i’m smooth mf
i turn wine into water
dem dey play my songs
from yankee to ojota o
but i’m far from b+tter o
ajekpako from the gutter o
but i can flow like water
that’s why i’m so important
i want you walahi
shey you go go dubai
make we dey go my side
girl me i wanna change your life eh eh
ngwanu decide (biko decide)
shey you go be my wife
me and you be like four and five
come girl let’s enjoy the ride eh eh

(agho pre chorus)
as i enter she surrender yea eh eh
tell them beggars, na back to sender yea ye
as i enter she surrender yea eh eh
tell them beggars, na back to sender yea ye

chorus
smoother mf
yea eh
yea eh
yea eh
yea eh

smoother mf
ye eh
ye eh
ye eh
ye eh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...