azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

alorman – on god lyrics

Loading...

ten64music
dannybeatz classic

alorman, alorman yeeyie yeah

waking up in the morning
that be de first blessings
i look back but
n0body dey
everything on god
shad+out to de street
everything on god
on god
e go be
everything on god
e nor easy
buh wee survie
everything on god
on god
e go be
everything on god
stay true
to de game
everything on god
stay strong
for your life
everything on god
verse 1
i know how to be loyal
i know how to run de game
whatever you with
am with
street wey we ride tire pass
same street we go ride our cars
na so e go be
ah fi to bomb
200 clients a day
only 100 go
accept my request
chat with 80
only 20 reply
we talk more
10 stay back to listen

chorus repeat

verse 2
as i raise money topic
dem block me
life scattered
but man
get de vim
normally
my friends
wey dey higher position
my brother
dem yawa me
this level
ah dey face for street
superstar
lifestyle
e nor be easy
helping you
for seconds
go turn to history
oluwa make you hear my cry
chorus repeatxx

verse 3
my brother
shiiiiiiiine your eyes



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...