apolo imon – selense lyrics
-chants & hums-
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
but who no know go know
the thing wey dey sweet na the tin wey dey k!ll you slow
you no go know if i high è do
cause i dey stay on my own you for stay on your own too
chorus
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning
verse
guess who’s back with a foreign vybe
ethnic flow from the motherland feeling like obie trice
i’m wise, more like over wise
so don’t tell me i’m a monkey when i don’t like bananas
it’s bananas
it’s bananas
the way you hate my race
pour water on my face when i sleep now i feel misplaced
i think i do not like this place
na so wayo wayo dem dey do us for this place
dem dey do us for this place
chours
i dey my selensè
selensè
you for dey your selensè
selensè (2x)
selensè na category
category
selensè e get e meaning
plenty plenty meaning (2x)
Random Lyrics
- yuri – compás de espera – a dueto con maría medina [en vivo] lyrics
- szach mat – styczeń lyrics
- jenova io – friends (chapter 3/dedicated to you) lyrics
- lil bøyband – thru the grapevine lyrics
- vista kicks – mona lisa lyrics
- samuel andres – eden lyrics
- harten 10 – wat is mooier? lyrics
- armando manzanero – nos hizo falta tiempo – en vivo lyrics
- skitarg – ojojojojoj lyrics
- fiddler’s green – down lyrics