av (ng) – no dey form lyrics
[intro]
okayy
[chorus: av]
omoge no dey form for me
no dey form for me
form for me hmm hmm (okay, ah)
omoge no dey carry body
no dey form for me
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm (okay)
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm (okay now)
hmm hmm hmm (hay)
[verse 1: av]
this your miracle
na spectacle
i don dey lost
my head dey hot
you steal my heart
for this one dey full
i want your love
wetin i go do?
[refrain: av]
omo e cho’
angelina k’ojo
omo you big pass ‘odo
body wey high pass igbo
ah, i no be no
you know
i can change your story ahhhn ahn ahn
[chorus: av]
omoge no dey form for me
no dey form for me
form for me hmm hmm (okay, ah)
omoge no dey carry body
no dey form for me
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm (okay)
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm
hmm hmm hmm (okay now)
hmm hmm hmm (hay)
Random Lyrics
- vice ganda – ituloy mo lang lyrics
- shawty pimp – ain’t to be played wit lyrics
- maxxreallyreal – am i wrong lyrics
- marta savić – zakletva lyrics
- kydd – whatever she want lyrics
- blame blop – todo puede salir mal lyrics
- jakkyboí – best of me lyrics
- ariana grande – make up / swtt lyrics
- cristina d’avena – principesse gemelle (energy remix) lyrics
- angel du$t – truck songs lyrics