azixx – distance lyrics
distance lyrics
verse 1:
i dey lockdown, no be pandemic wey dey bother me
but my brain don shut down (e don shut down)
cuz you’re nowhere to be found
and i feel i lost a part of me
cuz you’re nowhere to be found, it’s what i mean by distance
cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two
hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
this love no go die
distance is a liar
ohhh u try
a special kind of vibe
you give me every timе
your stubborn+head dey choke е me
but na why u be vibe
interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2
verse:
lori iro, ni love ti wan so oh
i no wan getti that type of love
call ambulance ko tete ma bo
i wan od ontop this your love
arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey kolo kolo kolo
arewa lomo
omo gidi
swear your body necessary
no be just to uhnn , i love company oh
if una your ur matter
i go still dey follow follow follow you go
cuz i only getti one life and i wan live this life with you
kele demma plenty oh but me book a table for two
hook:
cuz i got you for life
girl just you and i
dis love no go die
distance is a liarrrrrr
ohhh u try
a special kind of vibe
you give me everytime
your stubborn+head dey choke e me
but na why u be vibe
na why you be vibe
yege na why you be vibe
girl you change my life
oh i oh i
interlude:
somebody find my baby
somebody find my
x2
Random Lyrics
- josodo – пополам (in half) lyrics
- simodmart – xxxtentacion – look at me (slowed + reverb by lyrics
- somnea – the way lyrics
- jäääy | jma – krickz – wieder unterwegs | jma | qualifikation #1 lyrics
- juice (fra) – tic tac lyrics
- davii (다비) – good morning lyrics
- sovannakrazy – trust issues lyrics
- veps – ballerina (norah) lyrics
- 岩見陸 (iwami takashi) – セフレ (sefure) lyrics
- tyrone davis – just the one i’ve been looking for lyrics