azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

badboy wycee – hardly on my knees lyrics

Loading...

i hardly get on my knees
hardly pray to my gee
i hardly get on my knees
pray to my gee
so many things for my mind
wey dey disturb my peace
its hard to believe
but soon them go see
all the pains i went through
go be history
i no dey pray to god like i used to
and lately i don’t feel useful
all the pains and suffer wey i dey push through
i pray for rain so i go move through

i no fit lie so many things dey my head
abeg abeg no carry matter come my bed
anyhow he be for you face am abeg
me self don see shege and i no bend

i no fit lie so many things dey my hеad
abeg abeg no carry matter comе my bed
anyhow he be for you face am abeg
me self don see shege and i no bend

i no bend
i no bend
i no bend
i no bend
i no bend

my head dey bang
my god this life too rough
don’t go on my knees like i used to
god help me

i hardly get on my knees
hardly pray to my gee

any how wey he be we go rough am
we don come we don see we don conquer
my guy how he be shey you dey alright
i know say things tough but dey alright
my guy, you go see am through
any how wey he be for you
you stand on your ten toes
my guy you go see am through
any how wey he be for you
tho the enemies go try but my guy them go fail o
i’m a living testimony i no fit lie where
i dey today i dey thank god anyhow wey he be o
i dey thank god because i know meself i go make am
i no dey rush my self
any how he be we go make am calm down
just hustle my guy
make you no forget to dey
kpo loud or cana
i no fit lie so many things dey my head
abeg abeg no carry matter come my bed
anyhow he be for you face am abeg
me self don see shege and i no bend

i no fit lie so many things dey my head
abeg abeg no carry matter come my bed
anyhow he be for you face am abeg
me self don see shege and i no bend

i no bend
i no bend
me self don see shege and i no bend
i no bend



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...