azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

bantu (crew) – japa japa lyrics

Loading...

[intro]
jápa, jápa!
jápa, jápa!
jápa, jápa! eh eh

[chorus]
jápa, jápa where you dey run go my brother?
nothing is sweeter or brighter for yonder
you just dey run from frying pan to fire
jápa, jápa where you dey run go my sister?
nothing is sweeter or brighter for yonder
better still dey for africa

[verse 1]
many many reasons
to pack your bags turn around and go
hardship plenty, you’re bleeding empty
hustle hustle overflow
i know e no easy the struggle is real
life and it’s pressure’s breaking your will
but why trade your liberty for all the fake security

[chorus]
jápa, jápa where you dey run go my brother?
nothing is sweeter or brighter for yonder
you just dey run from frying pan to fire
jápa, jápa nothing is sweeter or brighter for yonder
better still dey for africa
[verse 2]
no forget no forget
always remember
na our blood, sweat and tears wey build their empire
first dem drain our body to cut sugarcane
now they dey drain our brain for cheap labour and gain
second class citizen na your status forever
don’t be fooled by hype, their glamour and their glitter

[chorus]
jápa, jápa where you dey run go my brother?
nothing is sweeter or brighter for yonder
you just dey run from frying pan to fire
jápa, jápa where you dey run go my sister?
nothing is sweeter or brighter for yonder
better still dey for africa

[bridge]
where you dey go?
why you dey run ?
where you dey go go go?+ you dey run
why you dey run?
where you dey go?
where you dey go go go?+ you dey run
why you dey run?
where you dey go
where you dey go go go?+ you dey run
why you dey run?
where you dey go?
where you dey go go go?+
[chorus]
jápa, jápa where you dey run go my brother?
nothing is sweeter or brighter for yonder
you just dey run from frying pan to fire
jápa, jápa! where you dey run go my sister?
nothing is sweeter or brighter for yonder
better still dey for africa



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...