bella shmurda – new born fela lyrics
[verse 1]
used to the good life
i never pray for the bad time
you know money good sha
anything wey stress i no like sha
no thank me don’t mention
i just wanna love you intentional
no pressure no tension
i just wan love you exceptional
[pre+chorus]
motherf+cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my mattеr, use kayamata
i know the matter, thе matter don’t matter
i be naija don dada
baby sho wapa , emi kon fela
call me jigga, i no get dada
love my cigar, do re mi fa so
kalakuta ni mo wa sha
h+llo!
many things i see life ko ma easy
[verse 2]
oya kilotunfeso, abaso
kulukulu so, miogbowon
oya kilonso, mio ran wan
miolejo, mio moto
gongo aso, kutupa awu
w+ngelewa tobarimi loru
ayen lo to barimi l’osun
kosewu na me go ball you
[pre+chorus]
motherf+cking babylon
i no stop till i get enough
i no wait my journey long
make the money full pass burdilon
i no girl wey dey use toy
i no care baby na your choice
and i fit but you don perignon
n0body go run your marathon
[chorus]
i be the new born fela
story teller, battery charger
baby pana, for my matter, use kayamata
i know the matter, the matter don’t matter
jesu go to calvary
no alawee, just for your sins
don’t make me your enemy
many things i see, life koma easy
Random Lyrics
- 7l & esoteric – so glorious lyrics
- bran & sdms – red dress lyrics
- townsend’s solitaire – better lyrics
- егор летов (egor letov) – новая правда (new truth) (1990.03.06) lyrics
- felipe valente – há um deus lyrics
- mary j. blige – my life (apple music live) lyrics
- da grüvement – afronaut lyrics
- any act – temnota* lyrics
- felipe valente – grão lyrics
- melonade – kids lyrics