bella shmurda – polongo (freestyle) lyrics
this, is crazy
i no mind if dem jail me oh
i no mindi if day catchi me ah+ah
i no mindi if dem chase me oh ha+ha+ha
i no mindi if dem catchi me oh+ah+ah
sekinsoro, teebasoro, momasoro
yeye moma soro
sekinsoro, teebasoro, momasoro
again+again
them keep telling us again+again (again+again)
again+again
them keep calling me again+again (again+again)
mr governor fire fighter no get water oh
mr senator wetin dey sup for niger delta
government with the promises
in ah me area, everyday na violence
people face the consequence
and everyday we are living in silence
don’t you ever bill me
don’t you bill me i get families and feedings yeah
if you see me shinning
better no go reason me, you know say problem no dey finish
awon gunba
awon kon gun okada
some people dey trek am
day go party sha
police don’t call dem
Random Lyrics
- bhavi – sofocan* lyrics
- kieran the light – i won’t be discouraged lyrics
- theresa lindell – his heart lyrics
- macka b – suspicious lyrics
- blizzard – that’s enough lyrics
- bridgit mendler – cold* lyrics
- sons of intellect – chapter iii: mentality lyrics
- eny – strangers lyrics
- 浅井直樹 (naoki asai) – 青春以後 (seishun-igo) lyrics
- andrew lloyd webber – super duper hula hooper lyrics