azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

blue lab beats – blow you away (delilah) lyrics

Loading...

[intro]
[?]

[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
all, all for me, kolobiko

[pre+chorus]
say, honey
oya done, oya done all the dulling
oh, mummy
oya done, oya done with the stunning
oh, honey
omoge no more time for the dulling
come, baby, come make we soge
come, baby, come dog the dulling
[chorus]
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
(blow me away)
you too look nice
only you wey fi to blow me away
(blow you away)
omo realize
only you wey go dey make my days
(make me my days)
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
yeah, yeah, yeah

[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh (wha ya say?)
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
all, all for me, kolobiko

[verse]
oh, baby, call me your leader
anytime you want, make i deliver, woah
we de do some tins wey you no do with money
mm, you no go get from n0body
oh, baby, delilah
oh, baby, delilah
this your biggy sometin’
come make i refine am
oh, baby, delilah
oh, baby, delilah (woah)
this your biggy sometin’
no know where ago find am
[pre+chorus]
say, honey
oya done, oya done all the dulling
oh, mummy
oya done, oya done with the stunning
oh, honey
omoge no more time for the dulling
come, baby, come make we soge
come, baby, come dog the dulling

[chorus]
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
(blow you away)
you too look nice
only you wey fi to blow me away
(blow me away)
omo realize
only you wey go dey make my days
(make me my days)
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
yeah, yeah, yeah

[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want (wah ya say?)
all, all for me, kolobiko
[outro]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko (oh, lord)
anointing, oh, anointing, oh (mm, another love story)
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
ghetto boy deya suh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...