bobby kash – sweet chabana lyrics
sweet chabana lyrics
[pre+chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[verse]
girl i no dey rap you
i just dey give them the melody o
bad man is so lucky to spank up the boody
abegi abeg o abegi abeg o
no k!ll the man o with the twerk o
modirat kudirat every body tu tu
me i no dey boil meat with cray fish
[pre+chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[bridge]
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
[pre+chorus]
i get hammer (oyoyoyoyo) way sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i give her gelatin (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha (yoyoyo)
i get hammer (oyoyoyoyo) wey sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i rub her aboniki (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
Random Lyrics
- angsty camboyz revenge – 12chf lyrics
- nussy andrews – i want you to see me now lyrics
- deniz ws – sweet talk lyrics
- shamiaroyalty – many years gone again lyrics
- secret! (rap) – level up! lyrics
- młody yerba – zaza remix lyrics
- diem.freq – casi me pierdo lyrics
- jahhlu – 4 lyrics
- stormthedelta – pound pound heart lyrics
- lil pony – top that! lyrics