azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

boggie – don’t shout lyrics

Loading...

don’t shout

hook
don’t shout x2
if the brand dey be you?
don’t shout
if you believe in the boy
chale don’t shout
if the style dey be you
don shout
(repeat it twice)

verse 1
let me take you guys back for a minute now

let me show you how the boy used to do this

i remember boggie i never used to pull the crowd

i tear track, support dem say we no dey biz

those times i had to spam them with all my sounds

the only thing that i had was my music

right now dem see say i dey run the town

douglas jack agu sef fit to prove it

now dem see say the boy dey speed
that be when dem all start dey text text plenty

the time den i dey bleed
you no come help the boy you dey diss diss plenty

but me i no dey biz , the co2 dier you go suck cause i go air air you plenty

but say i dey barb you squad ebi the branding wey dey be you so chale don’t shout

hook
don’t shout x2
if the brand dey be you?
don’t shout
if you believe in the boy
chale don’t shout
if the style dey be you
don shout
(repeat it twice)

verse 2

right now abi you feeling the vibe abi the guy who dey rap for the track make ebe chale

i rap ky33 ebi long time sef so i had to do this for my fam and people chale

i’m sorry for the wait then eno be me now the king is back get the fuvk of my throne chale

me p3 i fit cough for a beat then ego f-cking be the branding just be hard chale

that’s why i always bring the vibe when i hold the mic and step on the and step on the stage(stage)

i always pull the crowd and i knor my style dey be edey bost your brain(brain)

the devil try to slow me down but i go even faster cause i’m breaking those chains(chains)

and i’m doing what i want and what i feel i’m b o to the double s y don’t shout

hook
don’t shout x2
if the brand dey be you?
don’t shout
if you believe in the boy
chale don’t shout
if the style dey be you

don shout
(repeat it twice)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...