boyyblink – back 2 sender (freestyle) lyrics
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o
oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sеnder (back to sender)
bridge
e don rеd
e don be
e don cast
halla mah name you know!
rap
anytime when i wan rap everybody must to lap
them say boyyblink sco say i too dey cap
na so dem talk, talk say me i don dey mad
i say how, dem say omoge i too dey brag
make dem talk!
shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em
walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
solo 1
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e don happen o wor wor
chorus
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
solo 2
mama mi wombolobo
papa mi wombolobo ey
sister mi wombolobo
brother mi wombolobo ey (+2)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
Random Lyrics
- pizza fantasy – berghain lyrics
- naevysolo – hold on lyrics
- leeky jackson – everything’k lyrics
- mbk.strappy – medusa lyrics
- jrftw – introvert lyrics
- sleep shelter – phase lyrics
- stavo – formule 1 lyrics
- d-pac – jetha munda lyrics
- kvtheartist – don’t it feel good lyrics
- emily nenni – gates of hell lyrics