azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

breakfree – chioma lyrics

Loading...

intro:
eh! ya eh! ya
breakfree once again baby
for your own good oh! baby for your own good oh baby
maka odimma gi…

verse 1:
shina when i gazo you e dey high me like ogogoro
soon as you bust you dey make me to kolo kolo oh
suffery suffery as you dey go low go low
don’t you know say your whining dey make my thing to ogologo

bridge:
even if you be kpangolo
your calendar walangolo
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo wey big
even if you be kpangolo eh!
your calendar walangolo eh!
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo wey big
ahhh! eh!
bawo le eyan kan she ma gbere eleyan meji oh
eyan meji oh, eyan meji oh, eyan meji oh! oginidi
bawo le eyan kan she ma gbere eleyan meji oh
eyan meji oh!

chorus:
chioma i will like to have your number so i can on you oh! baby
kpariwo number make i on you oh! omo igbo soro lady
gimme your number make i on you, baby
recite your number make i on you oh!

verse 2:
you ma pain k!ller
me sensima
no use me play ball f-ck a benzima
wetin you want shey na porsche or na benz ma
alakpo mi kpoju bi decimal
plus i gbadu the way you dey dress ma
shinangu you too hot other girls seamer
na only you i love inna this life shey you knowww

bridge:
even if you be kpangolo
your calendar walangolo
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo wey big
even if you be kpangolo eh!
your calendar walangolo eh!
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo wey big
ahhh! eh!
bawo le eyan kan she ma gbere eleyan meji oh
eyan meji oh, eyan meji oh, eyan meji oh! oginidi
bawo le eyan kan she ma gbere eleyan meji oh
eyan meji oh!

bridge:
even if you be kpangolo
your calendar walangolo
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo wey big
even if you be kpangolo
your calendar walangolo
e dey stretch like tololo
dey hook for throat like ololo

chorus:
chioma i will like to have your number so i can on you oh! baby
kpariwo number make i on you oh! omo igbo soro lady
gimme your number make i on you, baby
recite your number make i on you oh!

kpariwo number make i on you oh!
kpariwo number, kpariwo number
omo igbo soro lady…



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...