azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

brizzle man – fans lyrics

Loading...

(gloria make dis beat)
brizzle man, brizzle man
brizzle man, brizzle man, bad
i know tonight i will there for my friends only
dis is d stage am one
all i do is loving somebody
someone broke my heart
all i do now i don’t love
am afraid, i dey para
am afraid of my friend
bongo on his rate
so many people bad mouth me think say
so many people talk say watin he dey sing
me i no sabi sing dis song
but me i dey try my best to do
no dey bad mouth me
no dey bad, no dey bad
no dey bad mouth me
just dey appreciate say i dey drop something
i bе bad boy, am a bad boy
am a bad boy, good boy, bad boy

so many things wey people don do for dis lifе
make dis life tire me
but am trying hard to work hard
people dey chase me, people dey find me
dem want make i do work with dem
but i no want do
brizzle man, brizzle, drizzling, brizzle man, drizzle
am here today to say am happy fans

although d work no eazy me i no
people no say d thing no eazy
people shout say watin d guy sing
but me i no dey shout
any song na song make you hear
even though na small pikin sing am
please appreciate to hear am
dis thing he no eazy
dis thing he no eazy
to become celeb hard o
to become celeb hard o
no be one dey job no be one
no be one dey job no be one
hmmm unnn



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...