azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

brizzle man – kowole lyrics

Loading...

yeah is your boi oshi
orr (yy yk)
brizzlemani
juru kowole
hmmmm kowole
juru kowole (kowole)
moni kó juru kowole
hmmmm kowole (hmmm)

yeeeaaaa ye
i said juru kowole o oooh
i no know watin dey hapen for (lagos gaan)
because of many things have been hapen i don’t know ooooh
brizzleman on top d beat tonight oooh
everybody wan me emi oshe
emi o lenu mi o lenu bee
emi oshe yahoo mio gbowo
i don’t know what is happening o
juru kowole aaaa
juru kowole ooooh ooh
juru kowole
am here right now oo
na me dey here ooo (yeah)
many tings have been hapen for lagos wey me no no
(our presidential)
dey wan k!ll us with covid 19 oooh
dem say make we go colet injection oooh
have been der ooo
n0body really want us ooo
dem no even dey ask us of musicians
we are really vibrating ooooh

i don dey fall love
i don dey fall love
i don dey fall love for you
give me some sweet hug
na only dey i no get anodar person ooh
na your love dey make me kolo ooh
i never forget about you ooh
i don dey fall love
i don dey fall love
i don dey fall love ooo
gimme sometin (gimme sometin)
as you dey gimme (as you dey gimme oo)
i don dey kolo oo
lavish money dey miss you (vibez olamilekan vibez)
ishi ishi
juru kowole
hmmmm kowole
aa juru kowole ooo (kowole aaa kowole)

am here right now back oo
everybody wan to be with me tonight
brizzleman on d beat ooo (everybody wan to dey)
agbawooo bloggers oo
everybody wan me oo
juru kowole
hmmmm kowole
hmmmm kowole
juru kowole
hmmmm kowole (kowole ooo)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...