brymo - gambu lyrics
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh+t
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh+t
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
Random Lyrics
- mark stewart - the paranoia of power lyrics
- emilija djonin - svet u mojim očima lyrics
- ruthie collins - bad woman lyrics
- saberz x zanny duko - open your mind lyrics
- sejoxxx - chicas lyrics
- kalapács - vége a dalnak lyrics
- nadezhda misyakova - сокал (falcon) lyrics
- giant squid - sixty foot waves lyrics
- lone (indonesia) - miura lyrics
- lammy - swalla (parody) lyrics