brymo – gambu lyrics
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh+t
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh+t
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh+t
love only me
and be my own gambu
Random Lyrics
- rockstar jt – all i ever wanted lyrics
- corey patrick – wasted lyrics
- the sexy accident – i do or adieu lyrics
- nelson can – i wanna be with you lyrics
- длб (dlb) official – зайчик и барбосик (bunny and watchdog) lyrics
- dzj – hypercar dreams lyrics
- joly – muero lyrics
- מאיה בוסקילה – noshemet – נושמת – maya buskila lyrics
- the aces – lost angeles lyrics
- tune9awlhfinn – honeydew melon lyrics