burna boy – ye lyrics
[intro]
yeah
my n-gg-…die for nothing
……..
oluwaburna o (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
[verse 1]
this one na gbedu wey dey ja pata
me i no get time i dey dagbada
dada cover my face
calling me lagbaja
biggie man wey no dey wear agbada
ahn ahn (ad libs)
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 2]
make you know say
anything wey you do
dem must comentate (i can’t coman k!ll myself)
so anything wey i dey do
i dey try to dey do am my way (i can’t coman k!ll myself)
plenty plenty plenty suffer wey we face
just to make sure money dey
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[verse 3]
different things dem happening
schemes and packaging
in er one night 4 shows am juggling
flow like the ocean
my boat am paddling
shout out shina peller
that’s my bro; my family
[?]
when it comes to money
i dey concentrate
make i tell you straight
you are not my mate
if you be commissioner
i be head of state
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai
i no want die
i no want kpeme
i want enjoy
i want chop life
i want buy motor
i want build house
i still want turn up
[chorus]
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
my n-gg- what’s the complaint
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit
die for nothing
[outro]
oluwaburna o
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye o ye (ehn ehn)
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye ye ye ye o ye (ehn eh)
Random Lyrics
- ulug’bek rahmatullayev – yomg’irlar lyrics
- the wonder years – we look like lightning lyrics
- jeniosa efrata – pandora lyrics
- oficina g3 – compartilhar lyrics
- ktown chano – phoenix lyrics
- marca registrada – el fifty lyrics
- jay rock – king’s dead (feat. kendrick lamar & future) lyrics
- gil scott-heron & brian jackson – the bottle lyrics
- los besos – helados verdes lyrics
- james major – i don’t wanna live forever lyrics