charly berry – ogaranya lyrics
(ogaranya)
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
as i enter, them ma hail me
odogwu abaata
with my doings, thеm ma feel me
they call me ogaranya
as i won talk, thеm ma listen
nah me be their minister
when i spray money no fear fear
cause i no get budget
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
see men them ma come all of them bigger
the money wey dey fall like a storm k!ller
you don’t know how i carry my digger
the land got strong like a stand pilar
i don’t need permission you know
i am rising up, no more introduction you know
i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya
name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
Random Lyrics
- jordana – divine lyrics
- margaret island – nem tudtam mást tenni lyrics
- jack and the beanie stalkers – stranger love/ great escape lyrics
- kaam bhaari – aasman lyrics
- neffex – how’s it supposed to feel lyrics
- barbie forteza – kahit maputi na ang buhok ko lyrics
- diante rivera – in my bag (ft. big meeg) lyrics
- we three – same way too lyrics
- reba mcentire – one promise too late (revisited) lyrics
- too short pants – catching feelings lyrics