azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

cheso – nomads lyrics

Loading...

i been hear dem a ask many questions
i bin hear demu talk many tins
i dey see dema rubbish intentions
i dey feel demu hate for my skin
dema ask many many many questions
where you from, what you want, who you be
demu waka laka people with intentions
but demu no understand anything
tell them so
uh yeah yeah
oh nah nah nana

hold up, hol’ am, stop dis
who tell you make you come his?
n0body don dey p-ss hia
fall back abi you no dey fear
hol’ up hol’ am stop dia
dem feel sey we dey fear dem so

where we dey go, no get e road
where we dey come from, no get soul
so we be gadabout, sey we be gadabout (repeat)

as dem see sey we no dey look dia face iyo
dem wan start fight for my head iyo
mogbe!
as dem see sey we no dey look dia face iyo
we no know sey na fear fear dem just dey fear
as dem tell us sey

hold up, hol’ am, stop there
who tell you make you p-ss here?
n0body don fit p-ss here
fall back abi you no dey fear
hol’ up hol’ am stop there
mr. man n0body can tell me nothing

where we dey go, no get e road
where we dey come from, no get soul
so we be gadabout, sey we be gadabout (repeat)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...