ckay – isabella lyrics
[intro]
yeah man yeah man onyeoma hmmm
[verse 1]
anytime i see you e dey sweet my blood
e dey sweet my blood
when i see your face, my face light up
i swear to god
baby girl na you be my tomato jos
hmm my ghana jollof onyeoma
i cannot get enough onyeoma
i jim n’ölü with handcuff onyeoma
[pre+chorus]
ayag+yag+yag+yag+yag+yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l+st or could it be true love?
could it be l+st or could it be true love?
ayag+yag+yag+yag+yag+yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l+st or could it be true love?
could it be l+st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
[verse 2]
i meet her for lekki phase 1
inna the shopping mall
i tell her sey she too pure
ahn sey her way too pure
give me your number later make i beep beep
i’ll write you love letters, i can be deep
and i can be your mr romantic
your mr wetin mr romantic
[pre+chorus]
ayag+yag+yag+yag+yag+yo
the thing dey totori me for inside my stomach
could it be l+st or could it be true love?
could it be l+st or could it be true love?
ayag+yag+yag+yag+yag+yo
pami dey sweet pass ogogogoro
could it be l+st or could it be true love?
could it be l+st or could it be true love?
[chorus]
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
tinini tanana o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
causing wahala o
isabella o, isabella o
(hmm hmm)
machala machala onyeoma
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
hmmm mekwe
hmmm sample ekwe
Random Lyrics
- prince – 1000 light years from here lyrics
- солома (soloma ru) – i lyrics
- vilarezz – marte e marcianas lyrics
- marilyn moore – trouble is a man lyrics
- erkin koray – cemile kız lyrics
- lil pump – old ways lyrics
- lutrizee tc – my space lyrics
- beverly kenney – sentimental journey lyrics
- twenty one pilots – shy away lyrics
- paula amahle – famous famous lyrics