azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

crackie badman – bebe(cover) lyrics

Loading...

into:
oh yeah( oh yeah yh yh yh) badman!!!
one time
verse1
whatever dema say baby e no suppose to dey move you
shebi i come through when you looking for who to be boo boo
and na you say yes when me ask you to be my bebe
but now nothing wey man go do wey go ever move you
as soon as the crush is gone you put me on cruise coz you knw i hustle!
nko toh shey dunmi lokan
the feeling i feel for my heart is true
shee your girlfriend dey tell you say make you no forgive me
you dey listen to wetin dem dey talk and you no believe me
but no forget say na me got you
you drive me crazy dats why me i turn to your mumu bebe(oh yeah yeah yeah)
other guys go fit act like say na them got you
e sure me say dem no go fit handle your mumu bebe( ur yeye eh)
make you no go vex for no reason
make you no dey think say i dey cheat eeh
if you feeling down we can talk shee na chop you wan chop i got chips make we eat eeh
if you want the truth i go tell bebe
no go tell emilia e
if you dunno nwa jukwaa ese if na head you dey want i go give you ori eeh
aah eeh ah eeh
ah eeh eeh ehe (x3)
hallelujah aaha
vrs2
i wanna pop it on you, coz you too fine
dem other girls no like you yeah, you dey blow their mind 0
so many things i wanna tell you
like baby girl i adore
and that no other man fit love you girl, you blow my mind yh
omalicha make i chop your pomo
this your love e dey do me totori
if you dey around you fit chop my money
as long as i go touch your body ooh eeh
the way you do me na jonsing
if you like no come around but still i go pay
something bout the way you do me girl
i just can’t explain your love
the way you dey do e dey touch my soul
and when the beat drop you just dey go down low
and when my rabba drop girl its you i know
just be say you go promise say you no go go



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...