azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

czah the dream – high on life lyrics

Loading...

[intro: czah the dream]
ooh ooh
yeah yeah yeah
dream

[pre+chorus: czah the dream]
moti shayo(moti shayo)
moti shayo(moti shayo)
so many things wey dey happen
monte carlo
jeka jaiye o
jeka jaiye pelu alaye o
so many things dey sup
money wey dem talk say make we use chop we use am sub
toripe afe cashout gan
[chorus: czah the dream]
oh i’m high on life
what’s your palava
when you no be olopa
why you come dey question man
me i’m high on life
tell me what’s your palava
when you no be olopa
why you come dey question man

[verse one: dapper dee]
first we thank god
cause еverything we overcomе it was serious
they didn’t help us but we had our reason so we focused
so what’s your p now i no dey form boss but you know i be o.g
i started out with nothing and i turned nothing straight up into something
(yeah yeah)
girl call my phone tryna get the pipe(right pipe)
but i’m on the road tryna get it right(right right)
and when you get the cheese keep it with the mice(with the mice)
one of the goals is to get mommy a house
i be boss i be actor you fit call me klaus
i used to take denver to go to mars
i get bigger dreams na why i skip class
focus on your goals remember your past
[pre+chorus: czah the dream]
moti shayo(moti shayo)
moti shayo(moti shayo)
so many things wey dey happen
monte carlo
jeka jaiye o
jeka jaiye pelu alaye o
so many things dey sup
money wey dem talk say make we use chop we use am sub
toripe afe cashout gan

[chorus: czah the dream]
oh i’m high on life
what’s your palava
when you no be olopa
why you come dey question man
oh i’m high on life
what’s your palava
when you no be olopa
why you come dey question man
(why you come dey question….man)

[outro: horsh chapo]
me i no fit wait make you blow o
hmm
cause i know say if you blow lasan
na wahala o
industry don scatter
shine on bro
drop more hits
aje
drop more hits
more blessings to you bro
one love



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...