dammy krane – gbetiti lyrics
another classic one
dammy krane, shatta wale
yoiyo, uuu+ukwu
dammy krane for the girls them
o.b.o
leggo!
obodobo, ebelebe
link us, oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti+i+i+i eeh!
gbetiti+i+i+i+i, je kan mope
gbetiti+i+i+i
all the way wey i go, all the girls
them+a link up
gbetiti+i+i+i eh! gbetiti+i+i+i eh
gbetiti+i+i
all the way wey i go all the girls
thema link up
oya link shatter
me dammy krane
taah, everyday is a holiday
another party tonight, hennessey &
champagne
we go dey spray like fire service
na na na na, a ya ya ya
nath girl we have in+a ghana
so bend down low, make we do my
show
we gbetiti, you dunno
ride me boat, k+monogo
k+monogo thema sharp photo
baby girl wambi, wambi
see all of them+a wine+a bombay
bombay… bombay dem na sing bad
man don tay
shatta wale, dammy krane again
gbetiti+i+i+i eeh!
gbetiti+i+i+i+i, je kan mope
gbetiti+i+i+i
all the way wey i go, all the girls
them+a link up
gbetiti+i+i+i eh! gbetiti+i+i+i eh
gbetiti+i+i
all the way wey i go all the girls
thema link up
eh, make your bom bom shake eeh
make your bombom shaaake eeh
shake+aah eeheeeh
no, make your bom bom break, eeh
eeh
for your bom bom sake, eeh, eeheeh
eh! girl… i go drive bentley
eh! you go drive benz
uhhn… i go rock movie
baby girl i go buy you gucci eheh
we go fly jet ahn
we go gbetiti ahn
so can gbetiti eh…
omo gbetiti+i+i+i eeeh
obodobo, ebelebe, link us!
oya give them
banger, o shi mi l’hanger
gbetiti! oya link up
gbetiti+i+i+i eeeh!
gbetiti+i+i+i eh, je kan mope
gbetiti+i+i+i
all the way wey i go, all the girls
them+a link up
gbetiti+i+i+i eh! gbetiti+i+i+i eh
gbetiti+i+i
all the way wey i go all the girls
thema link u
tinuke, folake, vanessa, nadia oh
nadia… mo fe izzue. call me on my
phone make we link up
masterkazzy+yyy+yy+yy now
gbetiti, otutu, ogbonna, olata, oh my
god
Random Lyrics
- skales – another round lyrics
- mirèle – добро пожаловать домой (welcome home) lyrics
- embryonic devourment – experimental deformation lyrics
- harry belafonte – big city living lyrics
- ssolumm – my own personal hell lyrics
- bloom (itsbloommusic) – too many times lyrics
- marci – freunde lyrics
- rasty kilo – coma lyrics
- manon – girlfriend lyrics
- made of snow – on this christmas night lyrics