danny s. – jah lyrics
otu me+tume+tume, tume+me
call me danny s oh
aiye le
aiye o le
(booster)
aiye le
aiye o le oh
enemy wey dey block my way (jah)
enemy wey dey block my shine (jah)
ota t’on shey rede rede (jah)
dem no wan make i jubilate (jah)
dem no wan make i celebrate oh (jah)
ota t’on gb’ogun timi oh (jah)
bad, bad belle for my life (jah)
friends wey dey chop me for leg (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
enemy wey dey road oh (jah)
all this one wey dey show oh (jah)
enemy wan dey show me yanga (jah)
enemy wan dey show me craze oh (jah)
see dem, see dem, dem dey come oh (jah)
awon yaman yaman, yaman yaman (jah)
gbogbo ogun kiri kiri (jah)
gbogbo ogun “i never chop oh” (jah)
won fe she’ku pami (jah)
from january, december (jah)
spirit of promise and fail oh (jah)
bye bye to rede rede (jah)
bye bye to jaku jaku (jah)
odi gbere gbere (jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
eli jah, eli jah (eli jah, eli jah)
aiye le
aiye o le
aiye le
aiye o le oh
otu me+tume+tume, tume+me
call me danny s oh
o piti+piti+pi+titi
booster, booster
oosha, oosha
Random Lyrics
- curtie & the boom box – shocking lyrics
- avi angel – yummy cover lyrics
- explosión de iquitos – embrújame lyrics
- viktors lapčenoks – skopa vīra kāzas lyrics
- the sixth lie – hibana lyrics
- тима белорусских (tima belorusskih) – далеко (far away) lyrics
- amei (張惠妹) – 放開你的頭腦 (fang kai ni de tou nao) lyrics
- cassetter – neon pills lyrics
- charlotte oc – bad bitch lyrics
- ayano kaneko – 恋文 -アコースティックver.- (koibumi -outdoor ver-.) lyrics