azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dannyyo – levelup intro lyrics

Loading...

intro]
oh ye
oluwayoyo mo de
levelup

[verse 1]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi

[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi

say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere layе mi
anything i do make e bless
baba mi na makе you bless o
[verse 2]
when dem tell me say i no go fit to blow
but bi adenuga mo ma glo
and i k!ll that your show like mtn everywhere you go
i go dey well+known just like coro
and that king wey u dey form and i go let you know
say god go do am for me and god go do am for you
na only u could stand on your feet and pray to jah gee

[chorus]
say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba da ku sheun owu rere laye mi
anything i do make e pay me
owun mo ba sha oma pemi

say oh lord of mercy
shower your blessings on me
baba daku sheun owu rere laye mi
anything i do make e bless
baba mi na make you bless o

[outro]
i sleep and i wake up as an upcoming
and i could feel that i’m blessed indeed
blessed with the music on the melody
i know no say na like e be
to be a star omo e no easy
so i dey pray make better be
ori buru ku ko ma ya ila mi o ye



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...