david oke a.g.s – na you holy pass (nyhp) lyrics
jesus
na you holy pass
jesus
jesus christ the living god
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
on calvary, jesus you died for me
egbegberun eeri, ko le duro niwaju re (millions of iniquities cannot stand before you)
na only you come turn my heart around from good
you give me holy spirit make me bele full
everybody wey see me shout “oh my god!”
even me sef dey wonder “you save my life”
jesus my savior “you be my god”
only you be “talk and do” god
na only you fit make me holy o
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake na you be the best
i praise your name
na you holy pass
jesus christ the living god
jesus christ the living word
na you be the answer for everyday
you no dey fake
you no be gbarogudu (counterfeit)
na you be the best
i praise your name
na you holy pass
Random Lyrics
- david gates – dear world lyrics
- the brilliant corners (bristol) – teenage lyrics
- miss chantal – ich will dich tanzen seh’n lyrics
- x-men klan & roey marquis ii. – die spitze der pyramide lyrics
- mlody dori – dym lyrics
- anna volkova (dayofanna) – папочка, вернись! (daddy, come back!) lyrics
- voicecalliburt-40, 4everblanted & bogdowni8 – к.о.л.ы.м.а (k.o.l.y.m.a) lyrics
- stetsasonic – handled lyrics
- michael r. jackson – black woman in the driver’s seat lyrics
- d-bůh97 – štěkej lyrics