azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dj spinall – tatashe lyrics

Loading...

[intro: dj spinall & crayon]
top boy
wa wa wa yh
dj spinall

[verse 1: crayon]
oya shake ukwu oshey
ego dim na pa my baby
wa jeka soro honey
eh anything wey you want say i get plans for you
i no go bobo you
40 bottles for you
leave amaka for you
oh oh

[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way you whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(ladies)
hmm ma pami o

[post+chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
[verse 2: crayon]
oshey
eh ehn eh ehn
1, 2
won ni won wa mi o
i dey for moon o pelu spinall
tan, no, no
shaye o, all the girls dem
won fe la tan, tori e mo ke
eh ehn
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o
yawa dey, yehh
o di dan dan
my baby na fire dispenser o
my baby dey scatter agenda o

[chorus: crayon]
tatashe lomo yen o
the way you whine e dey wonjure me o
the way she twist e dey ginger me o
hmm ma pami o
tatashe lomo, yeh
the way she whine e dey wonjure me o
shalewa i go wonjure you o(we in the building)
hmm o fe pami o
[post+chorus: crayon]
won mo pe won kere si wa o
ah ego dim na pa my baby
omo je ka milipi lo
ah ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o
won mo pe won kere si wa o(dj spinall)
ego dim na pa my baby(cray)
omo je ka milipi lo
ego dim na pa my baby o
i must to off tonight
ah ego dim na pa my baby
jaiye e lo tomorrow no sure
ah ego dim na pa my honey o

[outro]
dj spinall ja won si
ozedikus nwanne
oya ja won si



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...