azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dremo – dapada lyrics

Loading...

intro(mayorkun):-
how many years you go take till you blow
pasteh in the beninging
7days fasting

verse1:- (dremo)
no go mis kafor ogbeni dapada
no need jersey before i ball on their fada
baby boy sh-tting on yall e jo diaper da
going 10 times harder than you favorite rapper (uhn)

dey don dey find person wey no lost
bros turn oga boss only god is bigger than us
burst like no one does i be the head and you be the tail
and trust i no gaz toss coin to prove that point

oya dapada x5
even if na kampala still looking dapper brah
they no fit touch me i’m magic
abracadabra odeshi be like isakaba

oya dapada dapada da
she came with her man but ended up in the front seat of my car
she no ain’t n0body cos ain’t n0body badder
see as i climb the ladder from okada to a panamera

oya dapada
dapada x3

verse 2:-(mayorkun)
gold chain pelu gucci
they wanna be me when they see me
e mi l’akata pelu fuji
eba igbo and egusi

no form you dey feel me
i know you wan form you dey feel me
i no dey like girls wey dey jonze me o
and if i call you come you go c-m quick

i no go retire
i never give you finish you say you tire
no go retire
you connive with all your friends e wa lo conspire x2

oya dapada
dapada x3

x4
emi l omo tan bere
wan ni mo kuru bi t’egbere
wan ni mo ya werey bi denrele
but i dey voice anything oya ke lo bere

how many years you go take till you blow
ayaya



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...