azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

dremo – fan of my fans lyrics

Loading...

intro
fan of my fans x 10
yh

verse 1
e dey difficult to find person wey go fit to relate
with my style of music cos e dey different from all the styles of artists that are now made
so anytime i see person wey appreciate the pictures wey i dey paint
on every song that i’m on makes me go on and on am come strong
like sey i dey carry weight

i no fit please everyone even some people still don’t believe in jesus christ
for this stage of my career_ alot of people know that the futures bright
the ones wey no like me but like my music know that me burst right
awon thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might

be the next big thing
you no be my fan if get thinking
that i won’t be untop of my peers
middle finger to the air tell your girl sey get big thing

my fans vouch for me even asides the music
dey know i come correct on everything
fashion, p-ssion , packaging
absolute p-ssion powers everything
i’m appe my n-gga

i just wan to give a big s/o to my fans
who never let sh-t get to me on the internet
all of the negative comments that random people be posting on my wall
my fans go yab your destiny till u deactivate ur account dem no send at all

hook:-

fan of my fans
i’m a fan of my fans x9
if u no be fan i don’t try pretend f-ck your feelings
no offense you just no dey part of audience

verse2:-

family and friends be my fans too
my girl is a big fan she say i go big p-ss mi soon
amen
my mama said in anything i do make i dey prayerful
spoke to baba god now hin dey cover me and every single person wey dey my crew

blessed x2
my fans they love me to death
yes and e get some things wey dey don do wey i no fit forget
buy me bottles for club ,pretty girls show me love
most of them go come my concert
even if heavy rain bin dey fall they no go mind to get into the venue wet

that na love , that na support
apparently that is all that i need
i took a fan out during the week
i tell am say put the bills all on me
she say no you put the bills all on me
she say she get money she no want my money
she just wan express the love she got for me

and see how i’m living and that’s all
she see how i dey live she said i deserve it all
her believe and my prayer is to be known all around the world
and i no fit achieve sh-t if my god or my fans no dey involved
the love wey i get for my god and my fans just dey evolve swear i love you all

hook:-



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...